FUN: An Accident
One china man and one ijebu man where i involved in a moto accident unfortunatly there tongue cut and they were carry to the huspital so the doctor that fix the tongue made at mistake he put ijebu man tongue in china man mouth and put china man tongue in ijebu man mouth , when the ijebu man get to his village he started speaking in china "chao chung chon chi chin pao tun" his father say i don knw if dem don go lagos like the them head dey turn if my pikin dey okey i no go let him go lagosxxx
0 comments Blogger 0 Facebook
Post a Comment